STREAM LIVE: Nigeria vs South Africa (Afcon 2023 semi-finals) Watch now
Nigeria go start dia semi-final Afcon game against South Africa without Sanusi Zaidu wey dey play shirt number 3 for di Super Eagles.
On Wednesday, 7 February, 2024, di Super Eagles of Nigeria get scores to settle wit di Bafana Bafana of South Africa.
Di match na a repeat of di 2000 semi-final wey see di Super Eagles beat di 1996 champions 2-0 for Lagos.
Di 2023 Afcon semi-final match go happun for di Bouake stadium by 6pm West African Time.
Many eyes dey ontop dis match for different reasons. For some Nigerians, dis match na part of di revenge dem wan give South Africa for di Grammy Award wey Tyla win.
New Streaming Method Discover, Touch the Streaming sc7reen to select the video quality you like to use e.g 240p,340p,470p,750p
Note: If Stream 01 Doesn’t work Try Stream 02 or 03
Ready Now, Stream, Listen And Enjoy The New Tune Ready For You On Our Website Dsibile.Com
Stream live enjoy and share live
Discussion about this post