Video + Audio: Silent – One Life Mp4 Download /Mp3 Download Audio
Young rising producer “Silent Killer Beatz; is at it once more with the release of some other legitimate unmarried, which is titled “Abeg”.
Silent won reputation across Nigeria and Ghana via his generous launch of ” Rugged; ” Sound; on-line for all musical artists for the beyond years.
The 20 12 months antique manufacturer who is acclaimed to be one of the “Next Big Sound’s Men” unsigned artist and has presently work with a alot of pinnacle artwork in Nigeria. (I BAD DIE”) is here to drop song title ‘One” Life “.
Listen Download enjoy and share Music below
Download Mp3
[irp]
Download Watch enjoy and share video Music below
Download Mp4
[irp]
Lyrics:
(Vers 1)
Na one life I get make I live am I don try
Many many things no be shuubeh “mama fly
And if you talk them go say you don high
People wey we love their feeling quick dey die (Backup) diee die die
U don dey vex now
Because of say I dey talk your mind now
Na womanizer come dey advice smoker
For the country na bad thing dey bring attention
Many people work some received fake alert
Make I sofree”talk befor I received slap
Many many things say me I know lie
Na dog wey dey laugh na him dey open mouth
Anything I tell you
Make you no forget
Na who dey alive
Nah Dey buy person beer
No go try yourself oh
Agberu dey quick vex
Na when Ashawo die “pu’nani go fit rest o
(Chorus)
Make we live alive
Na one chance make we live am right
Cause this time me I don try
I don do many things i swear me I don try
X2″
Vers ll
Na small talk dey put fire for house
Werey break Ashawo heart
Na condition make policy take bribe
Use the money drink kparaga
Do good live bad
Say no pain
No cry
Chop life
No fight
Say no lieeee( Silent killer on the beat)
( Repeat )
Na one life I get
Make I live am I don try
Many many things know be shuubeh mama fly
And if you talk them go say u don high
People wey we love
Their feeling quick dey diee”’ die die die
[irp]
Discussion about this post