Young rising producer “Silent Killer Beatz; is at it once more with the release of some other legitimate unmarried, which is titled “Abeg”. Silent won reputation across Nigeria and Ghana via his generous launch of ” Rugged; ” Sound; on-line for all musical artists for the beyond years. The 20 12 months antique manufacturer who is acclaimed to be one of the “Next Big Sound’s Men” unsigned artist and has presently work with a alot of pinnacle artwork in Nigeria. (I BAD DIE”) is here to drop song title ‘One” Life “. Listen Download enjoy and share Music below Download Watch enjoy and share video Music below
Lyrics: (Vers 1) Na one life I get make I live am I don try Many many things no be shuubeh “mama fly And if you talk them go say you don high People wey we love their feeling quick dey die (Backup) diee die die U don dey vex now Because of say I dey talk your mind now Na womanizer come dey advice smoker For the country na bad thing dey bring attention Many people work some received fake alert Make I sofree”talk befor I received slap Many many things say me I know lie Na dog wey dey laugh na him dey open mouth Anything I tell you Na who dey alive No go try yourself oh Na when Ashawo die “pu’nani go fit rest o (Chorus) Na one chance make we live am right Cause this time me I don try I don do many things i swear me I don try X2″ Vers ll Werey break Ashawo heart Na condition make policy take bribe Use the money drink kparaga Do good live bad Say no pain No cry Chop life No fight Say no lieeee( Silent killer on the beat) ( Repeat ) Make I live am I don try Many many things know be shuubeh mama fly And if you talk them go say u don high People wey we love
What do you think about this song? We want to hear from you all. Drop your comments . PROMOTE MUSIC/VIDEO
ADVERTISE HERE
Video + Audio: Silent – One Life
Video + Audio: Silent – One Life Mp4 Download /Mp3 Download Audio
Download Mp3
Download Mp4
Make you no forget
Nah Dey buy person beer
Agberu dey quick vex
Make we live alive
Na small talk dey put fire for house
Na one life I get
Their feeling quick dey diee”’ die die die