Fast Rising artiste Ay gold drop another new hot freestyle with Lyrics which he featured Danny and titled it E Go Better (Freestyle) Lyrics Danny omo mummy sing song Ay Gold on this one…olorunmi Senddowntherain yeah… [metaslider id=2124] Ay Gold Ft Danny – E Go Better (Freestyle) With Lyrics What do you think about this song? We want to hear from you all. Drop your comments . PROMOTE MUSIC/VIDEO
ADVERTISE HERE
Ay Gold Ft Danny – E Go Better (Freestyle) With Lyrics
Ay Gold Ft Danny – E Go Better (Freestyle) With Lyrics Mp4 Download
Wetin man dey see tell me why badman no go tire o
Wetin man dey see all the small small Boyz
Don dey wire o
Covid – 19 showface set the whole thing on fire π₯ o
But I know.oo
But I know oo yeah
E go better..cos where there is Life oo there is hope
E go better asabi sey no be the end of the road..
E go better I get big God for back..I no stand alone o
E go better o..E go better yeah yeah!!Download VideoΒ